当前位置:首页 >> Styl-Plus、Big Mouth、Snappy >> Styl-Plus、Big Mouth、Snappy《Iya Basira》[MP3_LRC]
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com  [00:20.59]This na one buka wey I dey like to go [00:23.20]The food sweet sote e go make your mind blow [00:25.50]Day and night iya bas how she do am I no know [00:28.16]They think say na jazz my broad no be so [00:30.72]People people make una come o [00:33.34]Iya basira e don jazz me o ooo [00:36.46]Everybody helep save me o [00:38.58]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place [00:41.33]People people make una come o [00:43.63]Iya basira e go kill me o ooo [00:46.54]Everybody helep save me o [00:48.89]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food [00:51.80]Long throat na food go kill you no be so [00:54.76]I say na food go kill you oga mi no be so [00:57.26]Wettin' dey be say e get one day wey I say [00:59.79]I go play go see my paddy Sunday [01:01.89]Na so I reach there but Sunday e don high on beer [01:04.80]Luckily for me him junior broad eye e clear [01:07.55]He say make we stroll to the area [01:09.66]Little did I knw that I was strolling to my burial [01:12.49]Right there were oshodi bus dey load was a little buka [01:15.82]Close to the mainroad [01:17.61]I laf when e pass the door [01:20.01]E tell me say hin name na [01:21.30]Iya bas for short but I bow when e order [01:23.74]Iwesiatewa ero mm purewater not even mineral [01:27.50]I come gree say I go manage to chop am [01:30.22]Before I realize I dey order 2nd round 3rd round 4th round [01:34.20]I never still stop [01:35.33]Wetting iya basira e give me chop [01:37.88]People people make una come o [01:40.78]Iya basira e don jazz me o ooo [01:43.29]Everybody helep save me o [01:45.74]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place [01:48.37]People people make una come o [01:50.71]Iya basira e go kill me o ooo [01:53.85]Everybody helep save me o [01:55.97]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food [01:59.06]Long throat na food go kill you [02:01.46]I know na food go kill you [02:03.78]Oga mi you think say na play [02:05.62]When I say na the way wey I dey [02:07.93]E no day OK [02:09.64]Wetting be your own advice [02:11.24]I don dey steal my paddy money to buy iya basira rice [02:14.82]Even on my girlfriend birthday [02:16.89]When she dey wait make I take am to ocean view [02:19.90]I no know when I pass the place [02:21.59]The only thing wey dey my mind na iya basira palm oil stew [02:24.98]Ah kilon kilon shele shele me I never see this kind juju [02:28.73]Telle telle [02:29.51]All those wey go vex kpele kpele [02:32.11]But I hear say iya basira na [02:34.71]I sure say still I go go there go sidon [02:37.47]Order my first round move [02:39.08]To 2nd round 3rd round 4th round [02:41.31]I no dey ever stop wetting iya basira come give me chop [02:45.12]People people make una come o [02:47.52]Iya basira e don jazz me o ooo [02:50.42]Everybody helep save me o [02:52.80]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place [02:55.42]People people make una come o [02:57.89]Iya basira e go kill me o ooo [03:00.95]Everybody helep save me o [03:03.00]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food [03:06.23]Officer abeggi follow me to the palce [03:08.52]Everybody don telli me I dey craze [03:10.80]My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah [03:14.40]Iya basira e don kill me [03:16.39]Officer abeggi follow me to the palce [03:18.87]Everybody don telli me I dey craze [03:21.31]My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah [03:24.73]Iya basira e don kill me [03:26.39]Oya people people make una stop officer e don come [03:29.40]Where the woman hin dey inside oga I dey come [03:32.03]Woman na wetting you dey give people [03:33.48]Chop wey dey cause all this wahala casala [03:35.36]Oya make we talk [03:36.56]Oga sir true to God [03:37.90]Nothing wey I dey put for the food wey I dey cook [03:40.56]Na God dey make am good [03:41.76]Na which kind talk be that [03:42.93]Say na God dey cook the food abi you think say [03:44.95]I be fool no be juju you dey put [03:46.80]Infact I dey suspect say na [03:48.49]You wash put sote people dey queue come dey rush [03:51.18]For your stew [03:51.90]Well to confirm am bring am make I chop small [03:54.50]Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey draw [03:56.90]Chaii correct this food sweet no be small [03:59.65]Shey una no go vex if I still order for more [04:02.19]Officer no worry na the food be this [04:04.80]Oya people people make una go case dismiss [04:07.57]People people make una come o [04:10.23]Iya basira e don jazz me o ooo [04:13.01]Everybody helep save me o [04:15.41]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place [04:18.30]People people make una come o [04:20.53]Iya basira e go kill me o ooo [04:23.29]Everybody helep save me o [04:25.66]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food [04:28.86]People people make una come o [04:30.71]Iya basira e don jazz me o ooo [04:33.78]Everybody helep save me o [04:35.97]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place [04:38.88]People people make una come o [04:41.01]Iya basira e go kill me o ooo [04:43.96]Everybody helep save me o [04:46.17]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food 

LRC动态歌词下载

[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com
[00:20.59]This na one buka wey I dey like to go
[00:23.20]The food sweet sote e go make your mind blow
[00:25.50]Day and night iya bas how she do am I no know
[00:28.16]They think say na jazz my broad no be so
[00:30.72]People people make una come o
[00:33.34]Iya basira e don jazz me o ooo
[00:36.46]Everybody helep save me o
[00:38.58]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[00:41.33]People people make una come o
[00:43.63]Iya basira e go kill me o ooo
[00:46.54]Everybody helep save me o
[00:48.89]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[00:51.80]Long throat na food go kill you no be so
[00:54.76]I say na food go kill you oga mi no be so
[00:57.26]Wettin' dey be say e get one day wey I say
[00:59.79]I go play go see my paddy Sunday
[01:01.89]Na so I reach there but Sunday e don high on beer
[01:04.80]Luckily for me him junior broad eye e clear
[01:07.55]He say make we stroll to the area
[01:09.66]Little did I knw that I was strolling to my burial
[01:12.49]Right there were oshodi bus dey load was a little buka
[01:15.82]Close to the mainroad
[01:17.61]I laf when e pass the door
[01:20.01]E tell me say hin name na
[01:21.30]Iya bas for short but I bow when e order
[01:23.74]Iwesiatewa ero mm purewater not even mineral
[01:27.50]I come gree say I go manage to chop am
[01:30.22]Before I realize I dey order 2nd round 3rd round 4th round
[01:34.20]I never still stop
[01:35.33]Wetting iya basira e give me chop
[01:37.88]People people make una come o
[01:40.78]Iya basira e don jazz me o ooo
[01:43.29]Everybody helep save me o
[01:45.74]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[01:48.37]People people make una come o
[01:50.71]Iya basira e go kill me o ooo
[01:53.85]Everybody helep save me o
[01:55.97]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[01:59.06]Long throat na food go kill you
[02:01.46]I know na food go kill you
[02:03.78]Oga mi you think say na play
[02:05.62]When I say na the way wey I dey
[02:07.93]E no day OK
[02:09.64]Wetting be your own advice
[02:11.24]I don dey steal my paddy money to buy iya basira rice
[02:14.82]Even on my girlfriend birthday
[02:16.89]When she dey wait make I take am to ocean view
[02:19.90]I no know when I pass the place
[02:21.59]The only thing wey dey my mind na iya basira palm oil stew
[02:24.98]Ah kilon kilon shele shele me I never see this kind juju
[02:28.73]Telle telle
[02:29.51]All those wey go vex kpele kpele
[02:32.11]But I hear say iya basira na
[02:34.71]I sure say still I go go there go sidon
[02:37.47]Order my first round move
[02:39.08]To 2nd round 3rd round 4th round
[02:41.31]I no dey ever stop wetting iya basira come give me chop
[02:45.12]People people make una come o
[02:47.52]Iya basira e don jazz me o ooo
[02:50.42]Everybody helep save me o
[02:52.80]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[02:55.42]People people make una come o
[02:57.89]Iya basira e go kill me o ooo
[03:00.95]Everybody helep save me o
[03:03.00]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[03:06.23]Officer abeggi follow me to the palce
[03:08.52]Everybody don telli me I dey craze
[03:10.80]My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah
[03:14.40]Iya basira e don kill me
[03:16.39]Officer abeggi follow me to the palce
[03:18.87]Everybody don telli me I dey craze
[03:21.31]My girlfriend don leave me my moda no gree see me my paddy ah
[03:24.73]Iya basira e don kill me
[03:26.39]Oya people people make una stop officer e don come
[03:29.40]Where the woman hin dey inside oga I dey come
[03:32.03]Woman na wetting you dey give people
[03:33.48]Chop wey dey cause all this wahala casala
[03:35.36]Oya make we talk
[03:36.56]Oga sir true to God
[03:37.90]Nothing wey I dey put for the food wey I dey cook
[03:40.56]Na God dey make am good
[03:41.76]Na which kind talk be that
[03:42.93]Say na God dey cook the food abi you think say
[03:44.95]I be fool no be juju you dey put
[03:46.80]Infact I dey suspect say na
[03:48.49]You wash put sote people dey queue come dey rush
[03:51.18]For your stew
[03:51.90]Well to confirm am bring am make I chop small
[03:54.50]Give me fufu 90 naira plus that soup wey dey draw
[03:56.90]Chaii correct this food sweet no be small
[03:59.65]Shey una no go vex if I still order for more
[04:02.19]Officer no worry na the food be this
[04:04.80]Oya people people make una go case dismiss
[04:07.57]People people make una come o
[04:10.23]Iya basira e don jazz me o ooo
[04:13.01]Everybody helep save me o
[04:15.41]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[04:18.30]People people make una come o
[04:20.53]Iya basira e go kill me o ooo
[04:23.29]Everybody helep save me o
[04:25.66]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food
[04:28.86]People people make una come o
[04:30.71]Iya basira e don jazz me o ooo
[04:33.78]Everybody helep save me o
[04:35.97]I no dey sabi chop ati my moda or my girlfriends place
[04:38.88]People people make una come o
[04:41.01]Iya basira e go kill me o ooo
[04:43.96]Everybody helep save me o
[04:46.17]I no dey sabi chop again my moda or my girlfriends food

更新时间:2016-05-21 所属语言:欧美 所属歌手:Styl-Plus、Big Mouth、Snappy 所属专辑:Expressions

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

推荐音乐

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们删除,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理删除!90听吧 

90听吧-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 联系邮箱tamg2352@163.com