搜索成功 √ 返回继续
音乐地址
下载链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者
当前位置:首页 >> Burna Boy >> Burna Boy《Oluwa Burna》[MP3_LRC]
Burna Boy - Oluwa Burna

90听音乐网 www.90T8.com

Oluwa Burna - Burna Boy

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

Make I introduce

To the people wey wan make I lose

'Cause oluwa burna too dey talk e truth

And e don reach stage

Wey some people want to prosecute

Wan press me make I turn mute

Wetin you go do

Make I ask you if to say na you

If you try to put your leg inside my shoe

You go see say e no easy

To do wetin I dey do

Make dem do carry I no dey peaceful

Won ni Oluwa Burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa Burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa Burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

People dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don happen

If you feeling guilty pray

Make the song slap you

I don dey hear many things wey I no gbadu

Make I tell you to echo my love na so

Oh oh no be to dey shout

This na living testimony me dey talk about

Until you see am with eye you go dey doubt

No be everything you go see wey you go yarn

Won ni Oluwa Burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa Burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa Burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

People dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup

Everybody wan talk

Wetin dey shele wetin you talk

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

And if you dey for party play my gbedu non stop

Whether you like it or not I go dey here very long

Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Won ni Oluwa Burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa Burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa Burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

People dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do

Wey tey no go watch him talk about

Wetin person go do

Wey tey no go watch him talk about

Ma lo be o

My brother no go there o

Ehen ma lo be o

My brother no go there o

Ehen ma lo be o

My brother no go there o

Ehen ma lo be o

My brother no go there o

Spellz

What try to next

00:00 / 00:00
An audio error has occurred.
  1. 1 Burna Boy Oluwa Burna

LRC动态歌词下载

[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com
[00:00.31]Oluwa Burna - Burna Boy
[00:08.90]She be yi mon lo be o
[00:11.15]Emi o lo be o
[00:13.45]She be yi mon lo be o
[00:15.77]Emi o lo be o
[00:18.21]Make I introduce
[00:19.25]To the people wey wan make I lose
[00:20.91]'Cause oluwa burna too dey talk e truth
[00:22.72]And e don reach stage
[00:23.84]Wey some people want to prosecute
[00:25.61]Wan press me make I turn mute
[00:27.41]Wetin you go do
[00:28.57]Make I ask you if to say na you
[00:30.16]If you try to put your leg inside my shoe
[00:32.05]You go see say e no easy
[00:33.61]To do wetin I dey do
[00:34.74]Make dem do carry I no dey peaceful
[00:36.79]Won ni Oluwa Burna titi a corner
[00:40.24]Ara kuni mi sho gbo mi
[00:42.03]Oluwa Burna no get e comma
[00:44.87]Ara kuni mi sho gbo
[00:46.79]Oluwa Burna titi a corner
[00:49.55]Ara kuni mi sho gbo mi
[00:51.39]People dey suffer he go discover
[00:53.91]Mo ni ara kuni mi sho gbo
[00:56.48]Omo as e don happen
[00:58.15]If you feeling guilty pray
[00:59.05]Make the song slap you
[01:00.30]I don dey hear many things wey I no gbadu
[01:02.68]Make I tell you to echo my love na so
[01:05.02]Oh oh no be to dey shout
[01:07.06]This na living testimony me dey talk about
[01:09.41]Until you see am with eye you go dey doubt
[01:11.70]No be everything you go see wey you go yarn
[01:14.08]Won ni Oluwa Burna titi a corner
[01:17.53]Ara kuni mi sho gbo mi
[01:19.31]Oluwa Burna no get e comma
[01:22.19]Ara kuni mi sho gbo
[01:23.98]Oluwa Burna titi a corner
[01:26.87]Ara kuni mi sho gbo mi
[01:28.62]People dey suffer he go discover
[01:31.25]Mo ni ara kuni mi sho gbo
[01:32.65]Omo wetin dey happen wetin dey sup
[01:36.11]Everybody wan talk
[01:37.36]Wetin dey shele wetin you talk
[01:40.55]Emi no mo tan so o
[01:43.39]Omo tan gbo
[01:44.19]And if you dey for party play my gbedu non stop
[01:46.52]Whether you like it or not I go dey here very long
[01:48.69]Na the gbedu for the street awon temi wan jooo
[01:51.40]Won ni Oluwa Burna titi a corner
[01:54.77]Ara kuni mi sho gbo mi
[01:56.54]Oluwa Burna no get e comma
[01:59.45]Ara kuni mi sho gbo
[02:01.27]Oluwa Burna titi a corner
[02:04.11]Ara kuni mi sho gbo mi
[02:05.87]People dey suffer he go discover
[02:08.41]Mo ni ara kuni mi sho gbo
[02:10.85]Wetin person go do
[02:12.03]Wey tey no go watch him talk about
[02:15.51]Wetin person go do
[02:16.69]Wey tey no go watch him talk about
[02:20.51]Ma lo be o
[02:22.21]My brother no go there o
[02:24.29]Ehen ma lo be o
[02:26.87]My brother no go there o
[02:29.00]Ehen ma lo be o
[02:31.61]My brother no go there o
[02:33.75]Ehen ma lo be o
[02:36.26]My brother no go there o
[02:37.98]Spellz
[02:46.85]What try to next

更新时间:2015-03-14 所属语言:欧美 所属歌手:Burna Boy 所属专辑:On a Spaceship (Explicit)

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

推荐音乐

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们删除,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理删除!90听吧 

© 2018-2025.90听吧-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 联系邮箱tamg2352@163.com

点击下载标准MP3

点击下载高品MP3

如下载音乐出现空白
换其他浏览器可解决

输入口令开通高品质无损音乐

音乐地址
音乐链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者