搜索成功 √ 返回继续
音乐地址
下载链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者
当前位置:首页 >> Wizkid >> Wizkid《Final》[MP3_LRC]
Wizkid - Final

90听音乐网 www.90T8.com

Legendury Beats

Le le legendury beats

Legendury beats

Le le legendury beats

I get girl for my yard wey get big big

Baka wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things

I need ah hahn hahn

I get one wey dey make me

Feel nice she slow dance

I no fit leave am girl

I get one wey one give me

Kids and leave ah hahn hahn

But my gbedu is final

Wizzy baby Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby Baba Nla

Say my gbedu is final

When me drop everybody no dey tire ey yeh

All of the girls go do anything for my love

All of the boys go do anything for the money

Dem dey dance to my music dem dey show me love

Girls wanna touch wanna love they want the loving

You know say I got one life make I live am

See I don try hustle hustle for street I no lie

Now see me I don dey chop life

But my gbedu is final

The girls dem like wear designer

Wizzy baby kill the beat I no dey tire

When the gbedu drop for club it's final oh oh

My girl dey make me lose my mind eh

I give her what she need

My girl dey make me lose my mind eh

Another girl I no dey see

But my gbedu is final

Wizzy baby Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby Baba Nla

Say my gbedu is final

When it drop everybody no dey tire ey yeh

Who's got the key to my Beamer

I say who am I The girl dem sugar

Call me the girl dem sugar

No one badder number one no one madder

I say who's got the key to my limo

I say who am I The girl dem dada call me

The girl dem dada

I run everything don dada eyy

But my gbedu is final

Wizzy baby Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby Baba Nla

Say my gbedu is final

When it drop everybody no dey tire ey yeh

00:00 / 00:00
An audio error has occurred.
  1. 1 Wizkid Final

LRC动态歌词下载

[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com
[00:01.14]Legendury Beats
[00:02.56]Le le legendury beats
[00:05.81]Legendury beats
[00:07.30]Le le legendury beats
[00:09.96]I get girl for my yard wey get big big
[00:12.07]Baka wey dey make me feel amazing gal
[00:14.47]I get one wey dey give me things
[00:16.38]I need ah hahn hahn
[00:19.12]I get one wey dey make me
[00:20.66]Feel nice she slow dance
[00:21.91]I no fit leave am girl
[00:23.63]I get one wey one give me
[00:25.22]Kids and leave ah hahn hahn
[00:27.68]But my gbedu is final
[00:30.04]Wizzy baby Baba Nla
[00:32.20]My girl wear designer
[00:34.17]Everything wey I give am final ey yeh
[00:37.30]I no like wahala
[00:39.22]But Wizzy baby Baba Nla
[00:41.35]Say my gbedu is final
[00:43.16]When me drop everybody no dey tire ey yeh
[00:45.57]All of the girls go do anything for my love
[00:47.69]All of the boys go do anything for the money
[00:49.98]Dem dey dance to my music dem dey show me love
[00:52.20]Girls wanna touch wanna love they want the loving
[00:54.43]You know say I got one life make I live am
[00:56.85]See I don try hustle hustle for street I no lie
[01:00.58]Now see me I don dey chop life
[01:04.27]But my gbedu is final
[01:06.09]The girls dem like wear designer
[01:08.30]Wizzy baby kill the beat I no dey tire
[01:10.67]When the gbedu drop for club it's final oh oh
[01:13.63]My girl dey make me lose my mind eh
[01:15.77]I give her what she need
[01:17.93]My girl dey make me lose my mind eh
[01:20.25]Another girl I no dey see
[01:22.62]But my gbedu is final
[01:24.88]Wizzy baby Baba Nla
[01:27.00]My girl wear designer
[01:28.95]Everything wey I give am final ey yeh
[01:32.15]I no like wahala
[01:33.74]But Wizzy baby Baba Nla
[01:36.11]Say my gbedu is final
[01:38.08]When it drop everybody no dey tire ey yeh
[01:40.70]Who's got the key to my Beamer
[01:42.28]I say who am I The girl dem sugar
[01:45.19]Call me the girl dem sugar
[01:46.77]No one badder number one no one madder
[01:49.56]I say who's got the key to my limo
[01:51.42]I say who am I The girl dem dada call me
[01:54.63]The girl dem dada
[01:55.89]I run everything don dada eyy
[01:59.23]But my gbedu is final
[02:01.34]Wizzy baby Baba Nla
[02:03.51]My girl wear designer
[02:05.54]Everything wey I give am final ey yeh
[02:08.60]I no like wahala
[02:10.63]But Wizzy baby Baba Nla
[02:12.65]Say my gbedu is final
[02:14.61]When it drop everybody no dey tire ey yeh

更新时间:2016-02-20 所属语言:其他 所属歌手:Wizkid 所属专辑:Latest Nigerian Hit Tracks. Vol. 2

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

推荐音乐

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们删除,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理删除!90听吧 

© 2018-2025.90听吧-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 联系邮箱tamg2352@163.com

点击下载标准MP3

点击下载高品MP3

如下载音乐出现空白
换其他浏览器可解决

输入口令开通高品质无损音乐

音乐地址
音乐链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者