90听音乐网 www.90T8.com
Asiwaju (Explicit) - Ruger
Goodbye beat
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the mulla we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope ooo
See I'm ahead of them Asiwaju
I'm a ******* baller Ighalo ni mi
No man fit talk **** to me
Ni ilu mi you go collect o
See omo na me dey lead Asiwaju
I'm a ******* baller Ighalo ni mi
No man fit talk **** to me
Ni ilu mi you go collect o
Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords
And things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy I'm your uncle I'm your popsy
I be old man no go dey call me Gen-Z
Brother see steady giving them gap
Mo ti lo far they can never near me
As my laba laba just go
My oyinbo wife don show
Omo my polo white my face show
Sweet boy for life you don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the mulla we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope ooo
See I'm ahead of them Asiwaju
I'm a ******* baller Ighalo ni mi
No man fit talk **** to me
Ni ilu mi you go collect o
See omo na me dey lead Asiwaju
I'm a ******* baller Ighalo ni mi
No man fit talk **** to me
Ni ilu mi you go collect o
I'm on a different steeze
Singlet belt and ripped out jeans
Man too wise I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni Ogbeni leave that thing
When I say kukuruku cook that thing
Who dey che- who dey check am oya look that thing
Face white yansh black I rebuke that thing
Make nobody try stress me I no be JJC
I don't know if you get it on
A top rating affiliate with the best team
You wan race me
We no dey do the same thing
Canoe no be jet ski omo you say wetin
No go reason me less omo you go chop craping
I do it diligently
Won le mi won le ba mi
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the mulla we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope ooo
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the mulla we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope ooo
Bring Lord
Bring Lord
Bring Lord
Bring Lord
Bring Lord
- 1 Ruger
LRC动态歌词下载
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com[00:00.24]Asiwaju (Explicit) - Ruger
[00:19.40]Goodbye beat
[00:20.54]Man getting high till I fade out
[00:22.72]If the vibe no pure on my way out
[00:25.09]Hullabaloo anytime we step out
[00:27.50]The men dem outside we no dey house
[00:29.95]No dey look for us we no dey house
[00:32.29]You no dey see the mulla we don spray out
[00:34.71]Thank God say the maga don pay out
[00:37.08]Ope ooo
[00:39.06]See I'm ahead of them Asiwaju
[00:42.27]I'm a ******* baller Ighalo ni mi
[00:44.94]No man fit talk **** to me
[00:46.68]Ni ilu mi you go collect o
[00:49.06]See omo na me dey lead Asiwaju
[00:51.83]I'm a ******* baller Ighalo ni mi
[00:54.47]No man fit talk **** to me
[00:56.26]Ni ilu mi you go collect o
[00:59.12]Cheers to my friends and clique
[01:00.84]When I call demma all pulling up quick
[01:02.98]Strapped up with the guns and the swords
[01:04.76]And things
[01:05.39]Bring hell to anybody wey try test me
[01:07.77]I'm your daddy I'm your uncle I'm your popsy
[01:10.12]I be old man no go dey call me Gen-Z
[01:12.47]Brother see steady giving them gap
[01:14.90]Mo ti lo far they can never near me
[01:18.50]As my laba laba just go
[01:20.75]My oyinbo wife don show
[01:23.30]Omo my polo white my face show
[01:25.42]Sweet boy for life you don't know
[01:27.80]Your serious babe dey worry my phone
[01:30.26]E don dey sup for back you don't know
[01:32.68]Everyday we dey run am on code
[01:34.93]You suppose to know how the thing go
[01:37.39]Man getting high till I fade out
[01:39.58]If the vibe no pure on my way out
[01:41.90]Hullabaloo anytime we step out
[01:44.15]The men dem outside we no dey house
[01:46.75]No dey look for us we no dey house
[01:49.12]You no dey see the mulla we don spray out
[01:51.49]Thank God say the maga don pay out
[01:53.70]Ope ooo
[01:55.85]See I'm ahead of them Asiwaju
[01:59.07]I'm a ******* baller Ighalo ni mi
[02:01.67]No man fit talk **** to me
[02:03.47]Ni ilu mi you go collect o
[02:05.80]See omo na me dey lead Asiwaju
[02:08.63]I'm a ******* baller Ighalo ni mi
[02:11.19]No man fit talk **** to me
[02:12.96]Ni ilu mi you go collect o
[02:16.17]I'm on a different steeze
[02:18.41]Singlet belt and ripped out jeans
[02:20.79]Man too wise I no fit lose that cheese
[02:23.18]Oluwa thunder my body with blessings
[02:25.67]Ogbeni Ogbeni leave that thing
[02:27.91]When I say kukuruku cook that thing
[02:30.11]Who dey che- who dey check am oya look that thing
[02:32.40]Face white yansh black I rebuke that thing
[02:34.92]Make nobody try stress me I no be JJC
[02:37.71]I don't know if you get it on
[02:39.17]A top rating affiliate with the best team
[02:41.30]You wan race me
[02:42.39]We no dey do the same thing
[02:44.90]Canoe no be jet ski omo you say wetin
[02:47.20]No go reason me less omo you go chop craping
[02:49.51]I do it diligently
[02:51.02]Won le mi won le ba mi
[02:54.02]Man getting high till I fade out
[02:56.36]If the vibe no pure on my way out
[02:58.76]Hullabaloo anytime we step out
[03:00.98]The men dem outside we no dey house
[03:03.66]No dey look for us we no dey house
[03:05.80]You no dey see the mulla we don spray out
[03:08.14]Thank God say the maga don pay out
[03:10.50]Ope ooo
[03:13.38]Man getting high till I fade out
[03:15.31]If the vibe no pure on my way out
[03:17.86]Hullabaloo anytime we step out
[03:20.18]The men dem outside we no dey house
[03:22.80]No dey look for us we no dey house
[03:24.91]You no dey see the mulla we don spray out
[03:27.33]Thank God say the maga don pay out
[03:29.70]Ope ooo
[03:31.78]Bring Lord
[03:32.38]Bring Lord
[03:32.82]Bring Lord
[03:33.24]Bring Lord
[03:33.68]Bring Lord