搜索成功 √ 返回继续
音乐地址
下载链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者
当前位置:首页 >> Burna Boy >> Burna Boy《Check & Balance》[MP3_LRC]
Burna Boy - Check & Balance

90听音乐网 www.90T8.com

Ohhhhhhhhhhhhh God

Ohhh God

Aye aye

Sound it

I've been looking I've been searching

Man a hustle man a working

But I be ordinary person

Wetin you see na God blessing

Uh uh owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee-eee-eee

Uh uh owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meet-eee-eee

Uh Duro na je n fa'gbo tan

Oya mo ti fa'gbo tan

Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean

Say I don come to 'cause commotion

Burna boy don blow like explosion

Hey me I dey wreck igboro gan

Na me dey make igboro kolo gan

Hey lo n'temi mi tele won

Oluwa Burna born new gbege won

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

Oye gbe tan o oya sun gbalaja

I've been looking I've been searching

Man a hustle man a working

But I be ordinary person

Wetin you see na God blessing

Uh uh owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee-eee-eee

Uh uh owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meet-eee-eee

Man a get grimey

Gyal a enjoy me

Say that a di rhythm make your shows headline me

Errbody waan sign me no bwoy can buy me

Man a bad man FBI can't find me

More time me look clean and shiny

Mi forget the time but me Rolex remind me

Real bad man them form Baghdad behind me

Focus on the matter na Baba design me

Hey to all my n***as and gals

Wey getting money ori e wo'le

Sup our n***as and gals to n

Getting money ori e wo'le 2ce

I've been looking I've been searching

Man a hustle man a working

But I be ordinary person

Wetin you see na God blessing

Uh uh owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee-eee-eee

Uh uh owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meet-eee-eee

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

Oye gbe tan o oya sun gbalaja

Spellz

Spellz

Ra-ra Rudebwoy

Ra-ra Rudebwoy

Ra-ra Rudebwoy

Ra-ra Rudebwoy

00:00 / 00:00
An audio error has occurred.
  1. 1 Burna Boy Check & Balance

LRC动态歌词下载

[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com
[00:01.30]Ohhhhhhhhhhhhh God
[00:06.36]Ohhh God
[00:08.30]Aye aye
[00:17.15]Sound it
[00:17.65]I've been looking I've been searching
[00:19.83]Man a hustle man a working
[00:22.25]But I be ordinary person
[00:24.49]Wetin you see na God blessing
[00:26.92]Uh uh owu no be small thing
[00:31.08]Suffer na long thing
[00:33.09]God no go gree that one for meee-eee-eee
[00:36.30]Uh uh owu no be small thing
[00:40.28]Suffer na long thing
[00:42.15]God no go gree that one for meet-eee-eee
[00:45.59]Uh Duro na je n fa'gbo tan
[00:48.51]Oya mo ti fa'gbo tan
[00:50.87]Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean
[00:52.90]Say I don come to 'cause commotion
[00:55.12]Burna boy don blow like explosion
[00:57.36]Hey me I dey wreck igboro gan
[00:59.94]Na me dey make igboro kolo gan
[01:02.24]Hey lo n'temi mi tele won
[01:04.60]Oluwa Burna born new gbege won
[01:06.65]Check and balance
[01:07.40]I know say if I start am na them go palantia
[01:09.91]Them dey halla my name from here to Canada
[01:12.01]Give them something wey long wey bend like panana
[01:14.53]Oye gbe tan o oya sun gbalaja
[01:16.07]I've been looking I've been searching
[01:17.74]Man a hustle man a working
[01:19.90]But I be ordinary person
[01:22.08]Wetin you see na God blessing
[01:24.52]Uh uh owu no be small thing
[01:28.69]Suffer na long thing
[01:30.69]God no go gree that one for meee-eee-eee
[01:34.01]Uh uh owu no be small thing
[01:38.03]Suffer na long thing
[01:39.89]God no go gree that one for meet-eee-eee
[01:43.59]Man a get grimey
[01:44.75]Gyal a enjoy me
[01:45.75]Say that a di rhythm make your shows headline me
[01:48.02]Errbody waan sign me no bwoy can buy me
[01:50.45]Man a bad man FBI can't find me
[01:52.58]More time me look clean and shiny
[01:54.74]Mi forget the time but me Rolex remind me
[01:57.10]Real bad man them form Baghdad behind me
[01:59.42]Focus on the matter na Baba design me
[02:01.83]Hey to all my n***as and gals
[02:04.00]Wey getting money ori e wo'le
[02:06.71]Sup our n***as and gals to n
[02:08.59]Getting money ori e wo'le 2ce
[02:11.04]I've been looking I've been searching
[02:12.83]Man a hustle man a working
[02:15.33]But I be ordinary person
[02:17.61]Wetin you see na God blessing
[02:19.81]Uh uh owu no be small thing
[02:24.14]Suffer na long thing
[02:26.20]God no go gree that one for meee-eee-eee
[02:29.41]Uh uh owu no be small thing
[02:33.36]Suffer na long thing
[02:35.38]God no go gree that one for meet-eee-eee
[02:38.69]Check and balance
[02:39.88]I know say if I start am na them go palantia
[02:42.07]Them dey halla my name from here to Canada
[02:44.40]Give them something wey long wey bend like panana
[02:47.96]Check and balance
[02:49.06]I know say if I start am na them go palantia
[02:51.34]Them dey halla my name from here to Canada
[02:53.51]Give them something wey long wey bend like panana
[02:55.99]Oye gbe tan o oya sun gbalaja
[02:58.36]Spellz
[02:59.35]Spellz
[03:06.76]Ra-ra Rudebwoy
[03:09.29]Ra-ra Rudebwoy
[03:11.03]Ra-ra Rudebwoy
[03:13.24]Ra-ra Rudebwoy

更新时间:2016-06-14 所属语言:欧美 所属歌手:Burna Boy 所属专辑:Afrobeats With Energy, Vol. 1

温馨提示:本站不存储任何音频,版权均属于各音乐门户,如果无意侵犯了你的权益请通过底部联系我们

推荐音乐

最新歌单

声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们删除,我们将在第一时间处理!

自若本站收录的无意侵犯了DJ或DJ所属公司权益,请通过底部联系方式来信告知,我们会及时处理删除!90听吧 

© 2018-2025.90听吧-免费MP3下载|流行DJ舞曲|抖音热门歌曲|网络热门歌曲|酷狗音乐排行 联系邮箱tamg2352@163.com

点击下载标准MP3

点击下载高品MP3

如下载音乐出现空白
换其他浏览器可解决

输入口令开通高品质无损音乐

音乐地址
音乐链接
音乐ID
音乐歌词
音乐名称
音乐作者