[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com [02:16.03]If my eyes no decieve me [02:20.36]And na true be things my ears dey hear [02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting [02:29.80]Our country dem wan repair [02:34.61]Dem dey make like say [02:36.99]Dem know o know [02:39.54]Say na dem a spoil our country so [02:44.22]As dem dey dabaru am dey o [02:48.98]Na so my people dey follow o o [02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa [03:03.60]Sorry sorry o [03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa [03:13.34]Sorry sorry o [03:15.52]As we [never get decided] [03:17.76]Look my friends [03:23.48]Dem no like to hear word [03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies [03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go [03:37.47]Dey fight for other people [03:39.71]Wey spoil Nigeria so [03:42.36]These politicians and soldiers [03:44.68]Dem be one and the same [03:47.02]No one different [from] the other [03:49.70]My people no wan know [03:51.71]But with kind of leaders [03:54.21]Africa no get hope [03:56.67]Africans will suffer [03:57.54]We go suffer reach our bone [03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o [04:03.26]Sorry sorry o [04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria [04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa [04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o
LRC动态歌词下载
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com[02:16.03]If my eyes no decieve me
[02:20.36]And na true be things my ears dey hear
[02:25.05]Politicians and soldiers make e meeting
[02:29.80]Our country dem wan repair
[02:34.61]Dem dey make like say
[02:36.99]Dem know o know
[02:39.54]Say na dem a spoil our country so
[02:44.22]As dem dey dabaru am dey o
[02:48.98]Na so my people dey follow o o
[02:53.63]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[02:58.15]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:03.60]Sorry sorry o
[03:05.41]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[03:09.71]I sorry sorry o i sorry for Africa
[03:13.34]Sorry sorry o
[03:15.52]As we [never get decided]
[03:17.76]Look my friends
[03:23.48]Dem no like to hear word
[03:28.40]Na to dey follow follow follow dem enemies
[03:31.08]Like zombie dem dey go dey march dey go
[03:37.47]Dey fight for other people
[03:39.71]Wey spoil Nigeria so
[03:42.36]These politicians and soldiers
[03:44.68]Dem be one and the same
[03:47.02]No one different [from] the other
[03:49.70]My people no wan know
[03:51.71]But with kind of leaders
[03:54.21]Africa no get hope
[03:56.67]Africans will suffer
[03:57.54]We go suffer reach our bone
[03:59.23]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:01.11]I sorry sorry o e gba mi o
[04:03.26]Sorry sorry o
[04:06.75]I sorry sorry o i sorry for Nigeria
[04:10.43]I sorry sorry o i sorry for Africa
[04:19.90]I sorry sorry o e gba mi o