[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com [00:01.61]Ey ey [00:03.95]Everybody just hear am eh eh [00:07.48]Blaze it up stand up [00:10.02]Everybody now everybody now everybody now [00:13.80]Timaya is a very bad sharp n***a [00:16.46]Well I'm a very bad sharp n***a [00:18.45]Chai [00:18.81]Well I say if to say I be wrestler [00:21.98]I for become a champion [00:24.13]If to say I be boxer chai [00:26.73]I for become Mike Tyson eh [00:28.93]What of if to say I be actor my brother [00:31.38]I for be John Njama eh [00:33.53]Eh right now I be musician [00:36.10]That's why dem call me Timaya [00:37.94]Everybody say [00:39.02]Timaya wey dey strike like a thunder [00:41.15]Wey everybody don begin to dey wonder [00:43.48]Make una wait I go take una go higher [00:45.63]Mama and papa dem begin to dey wonder chai [00:48.41]Dem say I dey 'cause wahala [00:50.62]Make una wait una never see me tire [00:52.78]If to say eh if to say [00:55.16]If to if to if to say [00:57.80]If to say I be woman eh eh [01:00.18]I for become my mama eh [01:02.38]If to say I be governor chai [01:04.91]I for become Dona Duke eh [01:07.40]What of if to say I be president my brother [01:09.67]I for become Mandela [01:12.54]Right now I be musician [01:14.45]Everybody call me Timaya eh [01:16.94]If to say I footballer [01:19.27]I for become Okocha he [01:21.65]If to say I be pastor chai [01:24.02]I for become David Oyedepo eh [01:26.47]What of if to say I'm a freedom fighter [01:28.77]I for become Asari Dokubo eh [01:31.23]Oh right now I'm a musician [01:33.80]That's why they call me Timaya [01:35.54]Everybody say I'm good at what I do my brother [01:38.47]Any competition I swear is a failure chai [01:41.44]Nobody wey go fit be like me eh [01:43.31]I no go fit be like you eh [01:45.66]If too say I'm a militant eh [01:48.15]I for become hmmmm chai [01:50.49]Eh right now I'm a musician [01:52.89]Everybody call me Timaya eh [01:55.29]If too say I be dj [01:57.71]I for become Jimmy Jatt eh [02:00.06]If to say I be producer [02:02.57]I for become K solo eh [02:04.84]What of if to say I comedian [02:07.27]I for become I go die eh [02:09.70]Oh that's why ey I come [02:12.15]Everybody call me Timaya eh [02:14.34]If to say I be NLC president [02:16.84]I for be Adams Oshomole eh [02:19.28]If to say I be thief eh [02:21.56]I for become money eh eh [02:24.15]What of is to say I get airline [02:26.26]I for become aero contractors [02:28.86]Oh right now right now [02:31.29]Everybody screaming Timaya oh [02:33.49]If to say I get bank eh [02:36.04]I for get oceanic bank eh [02:38.41]If to say I be very bad sharp guy [02:40.93]I for become Odembe eh [02:43.29]What of if to say I'm a hypotec n***a [02:45.59]I for become 2face idibia [02:48.19]Oh right now I'm a musician [02:50.45]That's why them call me Timaya [02:52.98]If to say I be marketer chai [02:55.31]I for become ago ventures eh [02:57.66]If to say I be banker [03:00.07]I for become my papa eh [03:02.46]What of if to say I be country my brother [03:04.90]I for become Nigeria eh [03:07.25]Oh Nigeria na my country my brother [03:09.85]Bayelsa na my state eh [03:12.07]If to say I be state eh [03:14.46]I for be like my Bayelsa eh [03:16.88]If to say I be vice president [03:19.26]I for be Goodluck Jonathan eh [03:21.57]What of if to say I be presenter [03:24.08]I for become Andre Blaze eh [03:26.46]Oh but for radio my brother man I say [03:28.84]Dan Foster you are too much eh chai [03:31.29]If to say I be speaker chai [03:33.70]I for be Tonye ah eh [03:36.14]If to say I get too much mouth [03:38.52]I for be Kenny and d1 eh [03:41.17]Me I like it the way that he talk [03:43.19]Thats why me I love Obama [03:45.55]Eh eh eh eh [03:48.08]That's why dem call me Timaya eh [03:50.52]If to say I humble he [03:52.91]I for be Akeem de Beat eh [03:55.28]Me I for like to be like Goran [03:57.65]Bara bara boom for ma te eh [04:00.37]I dey admire some people for this life [04:02.46]Papa Fela na number one eh [04:04.88]Just because I be musician [04:07.25]Everybody call me Timaya [04:09.68]If to say Jude Osey [04:12.12]If to if to if to say eh [04:14.47]If to say if to say [04:16.93]If to if to if to say eh [04:19.32]If to say if to say [04:21.64]If to if to if to say eh [04:24.17]If to say if to say [04:26.37]If to if to if to say eh
LRC动态歌词下载
[00:00.00]90听音乐网 www.90T8.com[00:01.61]Ey ey
[00:03.95]Everybody just hear am eh eh
[00:07.48]Blaze it up stand up
[00:10.02]Everybody now everybody now everybody now
[00:13.80]Timaya is a very bad sharp n***a
[00:16.46]Well I'm a very bad sharp n***a
[00:18.45]Chai
[00:18.81]Well I say if to say I be wrestler
[00:21.98]I for become a champion
[00:24.13]If to say I be boxer chai
[00:26.73]I for become Mike Tyson eh
[00:28.93]What of if to say I be actor my brother
[00:31.38]I for be John Njama eh
[00:33.53]Eh right now I be musician
[00:36.10]That's why dem call me Timaya
[00:37.94]Everybody say
[00:39.02]Timaya wey dey strike like a thunder
[00:41.15]Wey everybody don begin to dey wonder
[00:43.48]Make una wait I go take una go higher
[00:45.63]Mama and papa dem begin to dey wonder chai
[00:48.41]Dem say I dey 'cause wahala
[00:50.62]Make una wait una never see me tire
[00:52.78]If to say eh if to say
[00:55.16]If to if to if to say
[00:57.80]If to say I be woman eh eh
[01:00.18]I for become my mama eh
[01:02.38]If to say I be governor chai
[01:04.91]I for become Dona Duke eh
[01:07.40]What of if to say I be president my brother
[01:09.67]I for become Mandela
[01:12.54]Right now I be musician
[01:14.45]Everybody call me Timaya eh
[01:16.94]If to say I footballer
[01:19.27]I for become Okocha he
[01:21.65]If to say I be pastor chai
[01:24.02]I for become David Oyedepo eh
[01:26.47]What of if to say I'm a freedom fighter
[01:28.77]I for become Asari Dokubo eh
[01:31.23]Oh right now I'm a musician
[01:33.80]That's why they call me Timaya
[01:35.54]Everybody say I'm good at what I do my brother
[01:38.47]Any competition I swear is a failure chai
[01:41.44]Nobody wey go fit be like me eh
[01:43.31]I no go fit be like you eh
[01:45.66]If too say I'm a militant eh
[01:48.15]I for become hmmmm chai
[01:50.49]Eh right now I'm a musician
[01:52.89]Everybody call me Timaya eh
[01:55.29]If too say I be dj
[01:57.71]I for become Jimmy Jatt eh
[02:00.06]If to say I be producer
[02:02.57]I for become K solo eh
[02:04.84]What of if to say I comedian
[02:07.27]I for become I go die eh
[02:09.70]Oh that's why ey I come
[02:12.15]Everybody call me Timaya eh
[02:14.34]If to say I be NLC president
[02:16.84]I for be Adams Oshomole eh
[02:19.28]If to say I be thief eh
[02:21.56]I for become money eh eh
[02:24.15]What of is to say I get airline
[02:26.26]I for become aero contractors
[02:28.86]Oh right now right now
[02:31.29]Everybody screaming Timaya oh
[02:33.49]If to say I get bank eh
[02:36.04]I for get oceanic bank eh
[02:38.41]If to say I be very bad sharp guy
[02:40.93]I for become Odembe eh
[02:43.29]What of if to say I'm a hypotec n***a
[02:45.59]I for become 2face idibia
[02:48.19]Oh right now I'm a musician
[02:50.45]That's why them call me Timaya
[02:52.98]If to say I be marketer chai
[02:55.31]I for become ago ventures eh
[02:57.66]If to say I be banker
[03:00.07]I for become my papa eh
[03:02.46]What of if to say I be country my brother
[03:04.90]I for become Nigeria eh
[03:07.25]Oh Nigeria na my country my brother
[03:09.85]Bayelsa na my state eh
[03:12.07]If to say I be state eh
[03:14.46]I for be like my Bayelsa eh
[03:16.88]If to say I be vice president
[03:19.26]I for be Goodluck Jonathan eh
[03:21.57]What of if to say I be presenter
[03:24.08]I for become Andre Blaze eh
[03:26.46]Oh but for radio my brother man I say
[03:28.84]Dan Foster you are too much eh chai
[03:31.29]If to say I be speaker chai
[03:33.70]I for be Tonye ah eh
[03:36.14]If to say I get too much mouth
[03:38.52]I for be Kenny and d1 eh
[03:41.17]Me I like it the way that he talk
[03:43.19]Thats why me I love Obama
[03:45.55]Eh eh eh eh
[03:48.08]That's why dem call me Timaya eh
[03:50.52]If to say I humble he
[03:52.91]I for be Akeem de Beat eh
[03:55.28]Me I for like to be like Goran
[03:57.65]Bara bara boom for ma te eh
[04:00.37]I dey admire some people for this life
[04:02.46]Papa Fela na number one eh
[04:04.88]Just because I be musician
[04:07.25]Everybody call me Timaya
[04:09.68]If to say Jude Osey
[04:12.12]If to if to if to say eh
[04:14.47]If to say if to say
[04:16.93]If to if to if to say eh
[04:19.32]If to say if to say
[04:21.64]If to if to if to say eh
[04:24.17]If to say if to say
[04:26.37]If to if to if to say eh